Diamond Platinumz
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Tanzania |
Alias | Diamond Platnumz |
Wen dem bon am | 2 October 1989 |
Ples wey dem bon am | Dar es Salaam |
Broda an sista | Queen Darleen |
Fest langwej | Swahili |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Swahili |
Wok wey e dey du | singa, pesin wey dey rait song, actor, dansa, businessperson |
Wen e stat wok | 2009 |
Rilijon | Islam |
Instrument | voice, piano, guitar, drum |
Notable work | WCB Wasafi |
Stai of song abi fim | bongo flava, Afrobeat, rhumba, rhythm and blues, African popular music |
Record label | WCB Wasafi |
Naseeb Abdul Juma Issack, wey plenti pipu sabi as Diamond Platnumz, na Tanzania bongo flava rekodin aktist, dansa, wey like to dey hep pipu an biznesman. Na im stat an get WCB Was afi records Label, Wasafi Bet an Wasafi Media. Plenti pipu like Diamond Platnumz for East an centra Afrika. Na im bi fest aktist wey dey Afrika wey go rish 900 views for YouTube.Afta e sign for Universal Muzik in 2017, Platnumz rilis im third studio album, A boy from Tandale (2018).
How e tek wok
chenj-amE stat im muzik wok in 2006 wen e dey 18 years old wen e dey sel kloth. E dey uze moni wey e xi for di biznes du song an na im e uze du im first rekod "Toka Mwanzo", na Bongo flava song wey dem mix wit R&B. Di song no sel wel for market.Plenti pipu sabi am wit "Kamwanbie" wey e du for 2010. Di song win 3 awod for Tanzania Muzik Awods. E kon rilis im fest album Kamwanbie dat sem year insaid 2010.Insaid 2014, Platinum Diamond nem dey insaid pesin wey fit win BET Awods 2014 for Bes Intanashona Akt: Africa.Insaid 2023, Diamond Platnumz rilis im sekond song wey e du wit Congolese aktist, Koffi Olomide, wey bi di sekond taim dem go sing togeda.
Im pasonal life
chenj-amDiamond na Muslim. Im bifor bifor waif, Zaria Hassan, bon two pikin for am. Na Tanzania model, Hamisa Mobetto, bon di third pikin for am.Diamond an Tanzanian DJ, Romeo Abdul Jones, na famili. E get two sistas wey dey sing sef, Queen Darleen an Esma Platinumz.
Som of im wok
chenj-amSingles an kollaborations
chenj-amYear | Title | Album |
---|---|---|
2010 |
"Kamwambie" | Kamwambie |
"Nitarejea"(feat. Hawa) | ||
"Nakupa Moyo Wangu"(feat. Mr Blue) | ||
"Nalia Na Mengi"(feat. Chid Benz) | ||
"Jisachi"(feat. Ngwair & Geez Mabovu) | ||
"Wivuwivu"(feat. Rj The Dj) | ||
"Mbagala" | ||
"I Hate You"(feat. Hemedy PHD) | ||
"Binadam" | ||
"Wakunesanesa" | ||
"Si Uko Tayari" | ||
"Toka Mwanzo"(feat. Fatma & Rj The Dj) | ||
2012 |
"Lala Salama" | Lala Salama |
"Moyo Wangu" | ||
"Chanda Chema" | ||
"Nimpende Nani" | ||
"Najua" | ||
"Mawazo" | ||
"Kwanini" | ||
"Natamani" | ||
"Gongo La Mboto"(feat. Mrisho Mpoto) | ||
"Kizaizi" | ||
2018 | "Hallelujah" (feat. Morgan Heritage) | A Boy from Tandale |
"Waka" (feat. Rick Ross) | ||
"Baikoko" | ||
"Pamela" (feat. Young Killer) | ||
"Iyena" (feat. Rayvanny) | ||
"Kosa Langu" | ||
"Nikuone" | ||
"Baila" | ||
"Sijaona" | ||
"African Beauty" (feat. Omarion) | ||
"Eneka" | ||
"Fire" (feat. Tiwa Savage) | ||
"Marry You" (feat. Ne-Yo) | ||
"Number One" (feat. Davido) [Remix] | ||
"Nana" (feat. Flavour) | ||
"Kidogo" (feat. P-Square) | ||
"Amanda" (feat. Jah Prayzah) | ||
"Far Away" (feat. Vanessa Mdee) | ||
"The One" | Songs | |
"Jibebe"(With. Mbosso & Lava Lava) | ||
"Kanyaga" | ||
"Inama" (feat. Fally Ipupa) | ||
"Baba Lao" | ||
"Sound"(feat. Teni (singer)) | ||
"Gere"(With. Tanasha Donna) | ||
"Jeje" | ||
"Haunisumbui"[1] | ||
"Ongeza" | ||
"Waah"(feat. Koffi Olomide) | ||
2021 | "Naanzaje" |
Wia dem gada tori
chenj-am- ↑ "Music + Lyrics: Diamond Platnumz – Haunisumbui Mp3 & Lyrics". Amebo9ja. 2020-10-03. Retrieved 2024-05-06.