Dayo Amusa
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejDayo Amusa Chenj-am
Orijina nemDayo Amusa Chenj-am
Wen dem bon am1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey dusinga, actor, filmmaker, film director Chenj-am
Wie e go skulMoshood Abiola Polytechnic, Mayflower School Chenj-am
Wen e stat wok2002 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Instrumentvoice Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Dayo Amusa (dem bon am for July 20, 1983) na Naija aktres an singa.

How e tek stat life an wok chenj-am

Na for Legos dem bon am.Dayo bi di fest bon of e famili an dem bi 5 pikin wey e mama bon.Dayo papa kom fom Lagos an e mama na fom Ogun Stet.Dayo skul for Mayflower lkene. Dayo rid fud sayensi an teknoloji for Moshood Abiola Politeknik bifor e stat e aktin karia for 2002. Dayo du e fest prodoshon for 2006. E dey akt som English langwej fim dem bot na Yoruba langwej fim-dem Dayo dey akt wel wel for Nollywood. Na Dayo get payDab skul dem wey get two lokashon for Ibadan an legos.

Awods chenj-am

Year Awod Katigori Resot Ref
2013 Best of Nollywood Awards Best kiss in A Movie win
2014 Yoruba movie Academy Awards Best Crossover Act win
2018 Best of Nollywood Awards Best Actress in a lead Role Yoruba Nominated
2019 Best of Nollywood Awards Best Actress in a lead Role Yoruba Nominated

Singu chenj-am

  • Aye Mii
  • Ayemi Remix ft Oritsefemi
  • Alejo
  • Blow My Mind
  • Mama's Love
  • Omodaddy
  • Ife Foju

Wie dem gada di tori chenj-am