David Woodard
Amerika muzik komposa an raita
David Woodard
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika, Canada |
Nem for lokal langwej | David Woodard |
Fest nem | David |
Famili nem | Woodard |
Wen dem bon am | 6 April 1964 |
Ples wey dem bon am | Santa Barbara |
Pesin wey e mari | Sonja Vectomov |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | composer, conductor, raita |
Wie e go skul | University of California, Santa Barbara, Eugene Lang College of Liberal Arts, San Marcos High School |
Work location | Amerika, Canada |
Rilijon | Buddhism |
Stai of song abi fim | postmodernism |
Official website | https://www.davidwoodard.com |
David James Woodard (dem bon am for April 6, 1964) na Amerika muzik komposa an raita.[1][2]
How e tek wok
chenj-amPipo know Woodard with di correct work im do for inside Nueva Germania, area wey dey treat women and men equal / dem dey chop only vegetable and na place wia life dey soft with no wahala for inside Paraguay. Im German book wey im title Five Years na join body e take write am with Christian Kracht from Swiss. Di book tok about di better tins wey dem dey do to make life better for pipo wey dey inside Nueva Germania.[3][4]
Buk dem wey you fit rid about dem
chenj-am- Kerekes, D., ed., Headpress 25 (Manchester: Critical Vision, 2003)
- Kracht, C., & Woodard, D., Five Years (Hanover: Wehrhahn Verlag, 2011)
- Tenaglia, F., Momus—A Walking Interview (Milan: Noch Publishing, 2015)
- Allen, B., Pelican (London: Reaktion Books, 2019)
- Chandarlapaty, R., Seeing the Beat Generation (Jefferson, NC: McFarland, 2019)
- Horzon, R., The White Book (Berlin: Suhrkamp, 2021)
Wie dem gada di tori
chenj-am- ↑ Carpenter, S., "In Concert at a Killer's Death", Los Angeles Times, 9 May 2001.
- ↑ Woodard, D., "Musica lætitiæ comes medicina dolorum", Der Freund, Nr. 7, March 2006, pp. 34–41.
- ↑ Epstein, J., "Rebuilding a Home in the Jungle", San Francisco Chronicle, 13 March 2005.
- ↑ Allen, M., "Décor by Timothy Leary", The New York Times, 20 January 2005.
Extanal links
chenj-am- Wikimedia Commons: David Woodard
- Wikiquote (en)
- Library of Congress (en)
- Kiddle: David Woodard para niños (es)
- Official website