David Nnaji
David Nnaji
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | David |
Wen dem bon am | July 1985 |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Wok wey e dey du | actor |
Wie e go skul | University of Lagos |
David Nnaji (dem bon am for July 1985) na Naijá fim meka, aktor an raita wey pipul no wel for di pat wey e du as Ifeanyi for di televishon series Dear Mother
How e tek stat laif an go skul
chenj-amDem bon Nnaji for July 1985 for Legos Stet Naijá an na for dia e tek gro up go skul.Nnaji kolet Bachelor's digree in History and Strategic Studies fom di University of Lagos.
Pasonal laif
chenj-amNnaji na di four of di five pikin of e famili an e get two pikin, Chinualumogu Naetochukwu Nnaji an Adaezeh Munachimso Nnaji.
Karia
chenj-amAs e finish fom di Univasiti, Nnaji opun one rekod lebel wey di nem DUN Entertainment Limited. Na e akt di rol of Ifeanyi for di siri Dear Mother wey dem sho for televishon for ova 10 years.