Ifedayo Olarinde (dem bon am for 6 May 1976) wey pipul sabi am as Daddy Freeze, na Naija Romanania broadcaster an redio tok show.

Hau e tek stat life chenj-am

Ifedayo Olarinde wey dem bon for Cluj-Napoca, Romania get Naija papa an e mama na Romania. E yuz plenti of im yong years for Ibadan, Oyo Stet wia e go International skul, an e get digri for Sociology fom di yunivasiti of Ibadan. Na for Oyan Town for Odo Otin local govment for Osun stet.

Hau e tek wok chenj-am