Colin Udoh
Colin Udoh
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Colin |
Famili nem | Udoh |
Wen dem bon am | 20. century |
Ples wey dem bon am | Port Harcourt |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | journalist |
Colin Udoh na one Naija Jornalist and sport Telefishon Tori tok-tok pesin. For nau, na Kwese Sports Colin dey folo wok. E don sho wel-wel for join-bodi sport Tori tok-tok for Super Sports Telefishon Network and Im don rait for di African Football Magazine, Kick Off. E don wok as Media Officer for Naija Football Federation. Udoh mari one Naija wuman wey bi International Football pleya,Mercy Akide. For one intafiu, e tok sey im enjoi di wok wey Im do for Naija as Media Officer,and di problem dem.E stil tok sey im no go chenj di espirens for enitin.