Christine Adjahi Gnimagnon
Christine Adjahi Gnimagnon
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Benin |
Fest nem | Christine |
Wen dem bon am | 1945 |
Ples wey dem bon am | Zounzounmè |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | French |
Wok wey e dey du | raita |
Christine Adjahi Gnimagnon (dem born am for 1945) na Benin pesin wey dey rait buk. Dem born Christine Adjahi for 1945 inside Zounzonmey, one smol vilej for Abomey in Benin.
Poblikeshon Dem
chenj-am- Do masse: Contes Fons DU Be in. Paris:L'Harmattan,2002
- Le forgeron magicien.Paris L'Harmattan.2008