Chinyere Ohiri-Aniche

Chinyere Ohiri-Aniche
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Wen e kpai2018 Chenj-am
Wok wey e dey dulinguist Chenj-am
AffiliationLinguistic Association of Nigeria, National Institute for Nigerian Languages Chenj-am

Chinyere Ohiri-Aniche (e kpai in 2018) na Naija professo an pesin wey stodi human langwejis. From 2016 go rish wen e kpai, Chinyere Ohiri-Aniche bi di Oga patapata for di "National Institute for Nigerian Language (NINLAM)"

How e tek go skull

chenj-am

Ohiri-Aniche kolet B.Sc. in "French an "Linguistic" from Georgetown University for 1975.E kolet e M.Ed in "Language Teaching" from University of Montreal an na University of Port Harcourt in 1991 e tek kolet e Ph.D Ohiri-Aniche bikom a sinior leshura wey dey tish Igbo edukeshon in University of Lagos Two akademik buk tok an honor Ohiri-Aniche in 2015. Wen e stil bi Oga patapata for LAN (Linguistic Association of Nigeria), Ohiri Aniche tok sey ova 400 Naija langwej de denja as in dey fit no de again.For August 2016, Naija presidor Muhammadu Buhari mek Ohiri-Aniche di CEO (Chief Executive Officer) of "National Institute of Nigerian Language" (NINLAN). E kolet di posishon of oga patapata of NINLAN from Ben Elugbe an na Ohiri-Aniche bi di third esekutiv daretor of NINLAN.By di end of 2016, e tok sey fifti Naija langwej don dey di levu wey dey go kpai finali. Chinyere Ohiri-Aniche kpai in September 2018.

Wok wey e du

chenj-am
  • A comparative phonology of consonants in the Igboid, Edoid, and Yoruboid languages of Nigeria. PhD thesis, University of Port Harcourt, 1991.
  • 'Language diversification in the Akoko area of Western Nigeria', in R. M. Blench & M. Spriggs (eds.) Archaeology and Language IV. Language change and cultural transformation, 1999, pp. 79–94.
  • 'Language pluralism and national development in Nigeria', in A. E. Eruvbetine (ed.) The humanistic management and pluralism: A formula for development in Nigeria, 2001, pp. 544–560.
  • (ed. with Iwu Ikwubuzo and Chigozie Nnabuihe) Udezuluigbo: a festschrift in honour of Sam Uzochukwu. Itire, Lagos, Nigeria : Green Olive, 2008.
  • (ed. with T. Uzodinma Nwala and Nath Aniekwu) Igbo nation: history & challenges of rebirth and development. Ibadan, Nigeria : Kraft Books Limited, 2015.