Chibueze Anugwom na Naija blind dokto wey grow for Benin City, Edo Stet, Nigeria. Him na from Isiokpo but e dey stay Owerri, Imo State. Hin bi normal pikin wen e dey smol, but for 2007, e lost hin eye.[1]

Wia We Si Pruf chenj-am

  1. Achonu, Gibson (March 25, 2017). "Touching tale of blind doctor who no longer wishes to see again". Punch Nigeria. Retrieved May 4, 2024.