Charly boy
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Charles Chukwuemeka Oputa |
Fest nem | Charly |
Alias | Area Fada, CB, His Royal punkness |
Wen dem bon am | 19 June 1950 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Papa | Chukwudifu Akunne Oputa |
Pesin wey e mari | Diane, Stella |
Fest langwej | Igbo langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Igbo langwej |
Ancestral home | Naija |
Wen e stat wok | 1982 |
Rilijon | Christianity |
Indigenous to | Oguta |
Stai of song abi fim | African popular music, Afrobeats, highlife |
Personal pronoun | L485 |
Charly Boy (dey bon am 19 June 1950) wey e ril nem na Charles Chukuemeka Oputa na Naija Songs, Song raita, T.V presenta, aktor, poblisha, pesin wey dey fight for pipo an produs. Charly Boy popula bikos of di way e dey do tins, how e dey tok about govamet, an e T.V program The Charly Boy show. Charly Boy don bifor bi di oga patapata for di Pafomin Muzishans Hassosiashon of Nigeria. E don also sit as joj for Idol series
How e tek start life
chenj-amNa im bi di sekond bon of Naija Supreme Court Jostis Chukwudifu Oputa, fom Oguta, dem bon am insaid Catholic famili, e bi famili to Swedish musikshan Dr. Alben. E no dey lik tel pipu im age, but insaid 2011 e du im sixty years birthday.
Charley Boy tok sey im papa an mama lik to dey let dem du wetin dem lik. Charley Boy wan trai bi priest bifor for life but komot for seminary skul afta one year. Wen e dey gro as yung pesin e go Amerika go stodi, e finish wit kommunikashon digre.
Im pasonal life
chenj-amCharley Boy mari Afrika-Amerika singa an fashion Disaigna, Diane[1], for ova thirty years. Dia two bon pikin, an Charley Boy don bon pikin bifor e mari Diane.
Wia dem gada tori
chenj-am- ↑ "Charly Boy Should Have been a Psychiatrist". Archived from the original on 3 February 2016. Retrieved 20 November 2012.