Celine Tendobi
Celine Tendobi
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Demokratik Repoblik of di Kongo |
Fest nem | Celine |
Tito | Validation of a sustainable internationally monitored cervical cancer screening system using a visual smartphone inspection in Kinshasa, Democratic Republic of Congo |
Wen dem bon am | 1974 |
Ples wey dem bon am | Kinshasa |
Wok wey e dey du | physician |
Celine Tendobi (born 1974) na Congolese doctor of obstetrics and gynecology wey be say she sabi gynecology and ultrasound wella.
Early life and education
chenj-amCeline Tendobi dem born am for de year 1974 inside Kinshasa, Democratic Republic of the Congo. She go University of Kinshasha. For 2004, she comot go to Spain for training be ogbonge for matter wey concern ultrasound in Obstetrics and Gynecology from the University of Navarra Clinic in Madrid.