Bose Alao
Man abi wuman | wuman |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Nem for lokal langwej | Bose Alao |
Orijina nem | Bose Alao |
Fest nem | Bose |
Wen dem bon am | 6 January 1985 |
Ples wey dem bon am | Lagos State |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
Wok wey e dey du | actor |
Wie e go skul | University of Lagos, Lagos City Polytechnic |
Wen e stat wok | 2003 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Awod wey e kolet | Best Actress Award |
Personal pronoun | L484 |
Bose Alao Omotoyossi ( bon January 6, 1985) na Naijá Nollywood aktress an podusa of fim.
Tori Abaut Her Life
chenj-amDem bon Bose fo Legos an na shi bi di fór pikin for di five pikin wey im papa an mama bon.Bose dey population wen shi akt for one yoruba fim wey di nem na Itakun Bose du Pramari skul fo Command Children School an du her Sekondiri skul for Gideon Comprehensive High School . Shi komot for sekondiri skul in 2002. Bose no finish University of Lagos bikos shi get belle just afta shi wan stat di Univasiti. Bose go rid Business Administration for Lagos City Polytechnic Ikeja wey shi get National Diploma.
Tori Abaut Her Wok
chenj-amBose na konfam Nollywood aktress, wry sabi mek fim, wey fit hep kompani sel dia tins an shi stil get her biziness.
Podoshon
chenj-am- Imoran Ika(2006)
- Opa Abo(2007)
- Olasubomi(2011)
- Bomilashiri(2013)
- Rivers Between(2014)
- Rough Day(2016)
- Blindspots(2016)
Filmography
chenj-amYear | Fim | Pat wey shi akt | Notes |
---|---|---|---|
2007 | Mo Nbo Wa Olorun | ||
2013 | Wanabe | "Halima Abubakar's fiend" | |
2015 | Ijogbon | "Bidemi, Femi Adebayo's Wahala wife" | |
2016 | Super Dad | "Nadia" | |
2015 | Rivers between | "Bridget, wey bi di fest fimeli pikin" | |
2016 | Rough Day | "Olivia Julliet Ibrahim's Rival" | |
2006 | Oko Asa | "Young Bukky Wright " | |
2006 | Edge of Paradise | "Lab Attendant" | "Direted by Creg Odutayo - an MNET Podosbon" |
2016 | Torment | "Titi, a snitch to Ebere Mcniwizu" | |
2016 | Imoran ika | "Georgina" | |
2016 | Thorny | "Georgina" | " Wit Ebube Nwagbo, Frank Artus an Eucheria Anunobi" |
2014 | Papa ajasco | "Pepeye's fiend" | "Poduce by Wale Adenuga" |
2011 | Onikola | "a fimeli that refused circumcision" | |
2007 | Opa Abo | "Moriyike " | |
2014 | Bomilashiri | "Adeola" | |
2006 | ITAKUN | "Pikin to Racheal Oniga & Moyosore Olutayo" | |
2010 | Olasubomi | "Olasubomi" |
Awad=
chenj-amNa shi bi di winna fo best aktress ( Zafaa Awards United Kingdom 2011 (best Actress)