Bolaji Amusan
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Bolaji |
Wen dem bon am | 16 October 1966 |
Ples wey dem bon am | Gbongan |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | actor, film director, comedian, film producer |
Wen e stat wok | 1988 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Personal pronoun | L485 |
'Bold text'Bolaji Amusan (bon October 15,1966), wey pipu no as "Mr Latin" na Naija comedy aktor, fimmaka, direktor and produsa. Na him be di president Sins 2018 of di Theatre Arts and Movie Practitioners Association of Nigeria.
How i stat life and karia
chenj-amAmusan wey dem bon for Gbongan di head quarters of Aiyedaade lokal Government Area in Osun State, Southwestern Naija.im stat to dey akt 1988 I'm stat to dey du comedi 1991 and na their I get di nem Mr Latin, I happen wen I speak French inside one 1992 fim "50 - 50" produced by Akin Ogungbe wey pipu think sey na Latin I speak.Im done produce over 40 fim, wey most na comedy and na I bi di CEO of Mr. Latin TV and di Mr. Latin Foundation. Amusan join di Association of Nigerian Theatre Arts Practitioners, wey dem don chanj di nem to Theatre Arts and Movie Practitioners Association of Nigeria, in 1989 afta serving in local post, im bikom governor for Ogun state in 2006 - 2010,I leta bikom director for organization and business and in 2018 dem elekt am as president.
Persona life
chenj-amIm marri Ronke Amusan in 1999 and dey bon two pikin.
Fim wey i do
chenj-am- 50-50 (1992)
- Ebun Igbeyawo (1996)
- Faworaja (1999)
- Nnkan Olomoba (2000)
- Talo n gbemu (2001)
- Eegun Mogaji
- Obajobalo
- Òfin mósè (2006).
- Ile Itura (2007)
- Baba Insurance (2009),
- Ise onise (2009)
- Baba Gomina