Bimbo Manuel
Bimbo Manuel
Industry | film industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Bimbo |
Famili nem | Manuel |
Wen dem bon am | 30 October 1958 |
Ples wey dem bon am | Naija |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor, film actor, television actor, raita |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | University of Port Harcourt |
Academic degree | Bachelor of Arts |
Wen e stat wok | 1986 |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Nominated for | 2013 Nollywood Movies Awards |
Personal pronoun | L485 |
Bimbo Manuel (dem bon am for 30 October 1958) Na Naija aktor. Dem select am as Bes aktor for supotin role for di 2013 Nollywood Movies Awards.
Wok wey im do
chenj-amBimbo com from Lagos State. After im graduate from the University of Port Harcourt wit Theater Arts digri, im stat im telivishun wok for 1985 as brodcasta for Ogun State Broadcasting Corporation (OGBC). I later move to Ogun State Television (OGTV) bifo im stat to akt for 1986.