Ayo Akinwale abi Ayobami Akinwale (1946 - September 13, 2020) na Naija aktor, produsa an akada.

Tori about e life an karia chenj-am

Dem bon Ayo Akinwale for Ibadan an e go Methodist High school an di University of Ibadan bifor e kom go bikom leshura for Polytechnic of Ibadan. Na bifor bifor Dean, Faculty of Arts and Culture of University of Ilorin.E na bifor bifor chairman of Oyo State Council for Arts and Culture.Akinwale don joj meni kultural festivals for Naija. Akinwale aktin karia stat in di 1970s wen e dey sho for television an drama prodoshion.E win di best native Aktor aword at di 4th Africa Movie Academy Awards.

How e tek dai chenj-am

Adewale dai bikos of one smol sickness wey happun to am an na University of Ilorin Teaching Hospital e dai in at di age of 74.

Fim wey e dey chenj-am