Ashley Nwosu
Ashley Nwosu
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Ashley |
Famili nem | Nwosu |
Wen dem bon am | 21 November 1954 |
Ples wey dem bon am | Abia State |
Wen e kpai | 21 April 2011 |
Place of death | Yaba |
Manner of death | natural causes |
Cause of death | liver disease |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | actor |
Ashley Chijioke Nwosu (years wie e dey active na from November 21 1957 go reach April 21 2011) Im na Naija arto. Dem bon am 21 Dicember 1954 for Abia stet Umuigu Oboro for Ikwuano for southeastern rigion of naija an e die Disemba 21 2011 for militari Hospital for yaba Lego's stet for do Western rigion of Naija. Nwosu skull for Umuigu sentral primari skull for lkwuano Abia stet wie e get im fest skul liavin sirtifikate. He kom go sekondari skul for lkwuano Abia stet wie e kolect im west African senior skul sirtifikate. He lata gain admishon to university of Nsukka for Enugu stet wie e graduate wit Bachelor's Degree for zoology.
Som fim e akt insaid
chenj-am- A Man for Brenda
- Power of Love part 1 & 2 (2002) - as Mr. Gideon
- Aristos (2003) - as Mike
- Home Sickness (2004) - as Richard
- Baby Guards (2005)
- Tears of Nancy (2005) - as Ben
- Crying Angel (2005) - as Chike
- Hidden Secrets (2006)
- Keeping Close (2006) - as Odunze
- Young Masters (2006)
- Genevieve (2007)
- Stone Love (2007)
- Blessing My Soul (2008) - as Mr. Echem
- Distance Between (2008) - as Mr. Taylor
- Nigerian Girls (2009)
- Okoto the Messenger (2011) - as Mr. Chukwuma