Ashawo
Ashawo na persin wey dey yuz im bodi tek dey mek moni. Ashawo nor bi work, but bikos of porvati meni wumen and even small gel pikin-dem don join ashawo work. To nack small gel pikin na krime for meni kontri and persin wey dem gbab fit go relax for prison.