Artisan na one wod wey dem boro from french langwej for 16 century. Artisan na pesin wey don Len hand wok an kom Sabi di wok wel wel espeshali pesin wey dey du hand wok bot no dey tu mosh dey yuz meshing. Durin di taim wey oyibo pipul dem dey kol "Middle Age", na enibodi wey dey yuz hand tek mek sontin an pesin wey dey wok for pipul to kolet money naim Dem dey kol Artisan.

Naija get difren difren pipul wey pas 300,000 wey dey do hand wok for Lagos- wey bi di ples wey plenti pipul dey do biznes.