Anthar Laniyan
Industry | film industry, cinema of Nigeria, entertainment industry |
---|---|
Man abi wuman | man |
Kontri wey e kom from | Naija |
Fest nem | Antar |
Famili nem | Olaniyan |
Ples wey dem bon am | Osun State |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej, Yoruba Langwej |
Wok wey e dey du | actor, film producer, film director |
Pat of wok wey e put mind | theater arts |
Wie e go skul | University of Ibadan |
Academic degree | Bachelor of Arts |
Wen e stat wok | 1981 |
Rilijon | Christianity |
Eye kolor | brown |
Hair kolor | black hair |
Filmography | Super Story, Sango |
Notable work | Sango |
Personal pronoun | L485, L305216 |
Anthar Laniyan na Naija aktor, fim produsa an direkto.
Hau e tek stat life
chenj-amDem bon Laniyan for Osogbo wey bi kapita of Osun Stet Southwest Nigeria. E go Baptist Sekondri Skul wia e tek get im West Afrika Certifikate Examination (WEAC) in Legos Stet. E kon leta stil go Universiti of Ibadan wia e tek get im Bachelor of Arts Digre in theatre arts.
Im wok
chenj-amLaniyan stat to dey akt in 1981 an di fest fim wey dey popula wey e du na Everybody wants to know an e du major genera insaid di fim. E don dey insaid plenti Naija fims lik; Sango, fim wey Wale Ogunyemi script an na Obafemi Lasode produs am. Na im fest dairet fest Super Story, wey don kolet plenti awod wey dem dey sho evri week for televishon an na Wale Adenuga produs am insaid year 2000. Na im dairet Oh Father Oh Daughter an This Life fom Wale Adenuga Produkshon.
Som of di wok wey e du
chenj-am.Sango .Super story (episode 1) .Kakanfo (2020) .Lucifer (2019)
Wia dem ci pruf
chenj-am1. "I was named after an animal - Antar Laniyan" - Vanguard News. Vanguard News. Retrieved 19 February 2023