Ansu Fati

Anssumane "Ansu" Fati Vieira (dem bon am for 31 October 2002) na Spanish profeshona futbola wey dey pley as forwod for la Liga Klub Barcelona an di Spain nashona team.