Akintunde Akinsehinwa

Akintunde Akinshewa (November 11, 1944 - February 13, 1976) na di pesin wey dey hep Murtala Ramat Muhammed wen im bi Army and dey hed Naija from 1975-1976

How im life tek stat chenj-am

Dem bon Akintunde Akinshewa fo wan place fo Ondo State insaid Naija. Dem bon am fo Novemba 11, 1944. Im do im pramari skul fo Owo and e do im Sekondri skul fo Edopkolo Sekondri skul wey dey Benin fo Naija. Na fo dia e do im West African School Certificate exam (WASC) fo 1963. Afta skul, e travel go Ibadan to go wok as Clerk fo High Court.

Im wok as army chenj-am

Na wen dem stat Civil War fo 1967 na im Akintunde Akinshewa join Ami.