Akinlabi Olasunkanmi
Naija Politician
Akinlabi Olasunkanmi
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Wen dem bon am | March 1956 |
Ples wey dem bon am | Odeomu |
Fest langwej | Yoruba Langwej |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej |
Wok wey e dey du | politician |
Post wey e dey | member of the Senate of Nigeria, Minister of Youth Development, Minister of Youth Development |
Wie e go skul | Howard University, Columbia University, Columbia Business School |
Party wey e dey for politis | Peoples Democratic Party |
Akinlabi Olasunknimi(dem bon am for March 1956). I bi Naija pesin wey dey do bisnes, dem stil give am pos fo govment as minista fo haw yung man and wuman go fit dey progres fo Naija. Na wen Umaru Yar'Adua be presido e happen. Fo 2014 i bin wan run as PDP govano candidate fo Osun state but e luse fo di praimari.