Aderounmu Adejumoke

Naija aktres
Aderounmu Adejumoke
pesin
Industryfilm industry, entertainment industry Chenj-am
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejAdéjùmọ̀kẹ́ Adéróunmú Chenj-am
Famili nemAdéróunmú Chenj-am
Wen dem bon am26 March 1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amAbeokuta Chenj-am
Wen e kpai7 April 2024, 6 April 2024 Chenj-am
Fest langwejYoruba Langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Yoruba Langwej, Naijá langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Pat of wok wey e put mindtheater arts Chenj-am
Wie e go skulObafemi Awolowo University, CinéFabrique Chenj-am
Wen e stat wok2008 Chenj-am
Work period (end)2024 Chenj-am
RilijonChristianity Chenj-am
Nominated forBest of Nollywood Awards Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Adejumoke Aderounmu na Naija aktres wey grow up for Abeokuta, [[Ogun State|Ogun Stet], Naija, wie e go primari an sekondri edukeshon.Pipul sabi am for di rol wey e pla inside jenifa's dairy as Esther and kelechi inside di popula Nollywood TV siris. Shi akt with Jummy Adams in Nollywood's Box Office fim Alakada 2 alongside Funke Akindele, Toyin Abraham, Odunlade Adekola, Linda Ejiofor, Falz, Juliana Olayode, Omotunde Adebowale David (Lolo) and more.

How shi tek stat life chenj-am

Dem bon Adejumoke into a famili of five on March 26, in di 80s at "The Sacredhearts Hospitals" in Abeokuta, Ogun Stet, Naija. Shi con go St Banerdettes private school Ibara Abeokuta and Abeokuta Girls’ Grammar School Onikolobo Abeokuta before shi enta Obafemi Awolowo University, ile ife Osun stet to obtain a Bachelor of Arts Degree in international relations. Shi dBold textu national service for one year for Gombe. Shi kollect certificate in Film Making and Acting from di La Cinefabrique multimedia Cine for Lyon France in 2017 afta she wein a Ford Foundation scholarship at di Africa International Film Festival at ha completion of a DSLR Film Making Training For Young Nigerian Film Makers in 2016. Shi stat to dey akt Professionali afta auditioning for Tunde Kelani for di movie Arugba in 2008 where shi pla di rol of Princess Mobandele alongside Bukky Wright, Bukola Awoyemi, Segun Adefila, and more.

How shi tek wok chenj-am

Adejumoke bikom popula for di lidin rol wey e plai as Esther(small but mighty) inside di TV siris wey e nem na Jenifa's Diary for 2016.Adejumoke don akt ova 10 fim an e fit akt Yoruba an Inglish fim. Shi work as an on-air personality at Goldmyne Entertainment as a Presenta for Box Office TV sho onda Daniel Ademinokan In 2010/2011. shi Work for Concert Radio (an online Radio station in Nigeria) fom 2012 go rish 2015, den shi kon go produs di fest sisin of ha TV sho wey e nem "The Lounge with Jumoke", an entatainmet sho wey selibriti dey du intaviu and fashion tok for 2012.

Pasona life chenj-am

Adejumoke neva marri an e neva engage tu

Wie dem gada di tori chenj-am