Adall
Adall (for Turkey langwej e mean "pesin wey dey liv for where water surround" or "ples wey get plenti side wey water surround"). you still fit chek:
Pesin papa em
chenj-am- Kutlu Adalı (1935–1996), na one man from Turkey wey dey tel evribodi as tins tek dey hapun for evriwhere, e dey stil sing smol smol muzik, an im dey always chuk eye for politis mata an im sabi find out abaut how some kind tins be an e dey always tel pipul sey wahala no gud.
Nem of ples
chenj-am- Adalı, Bigadiç, na nem of vilej
- Adalı, Kahta, na nem of vilej for Kahta district for Adıyaman Province for Turkey
- Adalı, Karataş, na nem of vilej for Karataş district for Adana Province for Turkey