Abimbola Fashola (dem bon am for April 6 1965) na Naija pesin wey bi forma Fest Ledi of Lagos State an na wife of Babatunde Fashola.

Hau e stat life an wok chenj-am

Dem bon am for April 6 1965, for Ibadan, wey bi kapita of Oyo Stet, southwest Naija. E trein as seketari for Lagoon Secretarial College for Lagos an get diploma satifiket. Abimbola leta get satifiket for Koputa Sayensi fom University of Lagos. E wok smol as trainee jornalist for Daily Sketch bifor e join British Council for 1987 bot resign for 2006 wen e hosband Babatunde Fashola bikom di kandidate wey Action Congress of Nigeria (APC) pik for Gofnor eleshon.

Wie dem gada di tori chenj-am