A.A Allen
Amerika Pentecostal pastor
A.A Allen
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Amerika |
Fest nem | Asa |
Famili nem | Allen |
Wen dem bon am | 27 March 1911 |
Ples wey dem bon am | Sulphur Rock |
Wen e kpai | 11 June 1970 |
Place of death | San Francisco |
Wok wey e dey du | pastor |
Asa Alonso Allen (dem bon am for March 27, 1910 an e kpai for June 11, 1970) wey pipul sabi am wela as A.A Allen bi Amerika Pentecostal pastor wey dey tek faith hil an diliva pipul. E get one time wey im bi pat of voice of hiling wey Gordon Lindsay fest stat.