2baba
2baba
Man abi wuman | man |
---|---|
Kontri wey e kom from | Naija |
Orijina nem | Innocent Ujah Idibia |
Fest nem | Innocent |
Famili nem | Ujah |
Alias | 2Baba |
Wen dem bon am | 18 September 1976 |
Ples wey dem bon am | Abaji |
Pesin wey e mari | Annie Macaulay–Idibia |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Naijá langwej |
Wie e go skul | Institute of Management and Technology |
Wen e stat wok | 1994 |
E pipul | Idoma people |
Instrument | voice |
Record label | Hypertek Digital |
Awod wey e kolet | MTV Europe Music Awards |
Personal pronoun | L485 |
Innocent Ujah Idibia (dem bon am for 18 September 1975), wey pipul no wel wel as 2baba, na Naija singa, songraita an podusa an im sabi dash pipul moni an gift wel wel.
How im tek stat life
chenj-amDem bon am for Jos for inside Naija. Im na Idoma pesin. Idoma dey for di south side for Naija. Bifor July 2014 na 2face Idibia bi di nem wey im dey yuz for stej.