Oge Okoye
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Nem for lokal langwejOge Okoye Chenj-am
Orijina nemOge Okoye Chenj-am
Famili nemOkoye Chenj-am
Wen dem bon am16 November 1980 Chenj-am
Ples wey dem bon amLondon Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor Chenj-am
Wie e go skulNnamdi Azikiwe University Chenj-am
Wie e dey livLagos Chenj-am
Eye kolorbrown Chenj-am
Hair kolorblack hair Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Oge Okoye (dem bon am for November 16, 1980) na Naija aktres wey kom fom Nnewi for Anambra Stet.Na for London dey tek bon am, an leta e kom stey Legos wit e famili.Oge finish e primari skul for London bifor e kom Naija. As e kom bak to Naija e stat primari skul again an na yunivasiti primari skul Enugu e go an e du e sekondari skul for Holy Rosery kolej Enugu. Oge graduati fom di Nnamdi Azikwe University Awka, wit a digri in Theatre Arts. Oge join di Naija fim indostrie wey pipul sabi as Nollywood for 2001. For 2002 e kom dey popula wen e akt di fim "Spanner" wey e an Chinedu Ikedieze wey pipul no as Aki for Naija fim indistrie akt di fim. Okoye mari e long time boifrend wey e nem na Stanley Duru for 2005 an di marej produs two pikin. For 2017, di marej for 2006, di fim industri selet am for di Afrika muvi Akademi Awod for best Aktress for soporltin rol fo e paformance for di muvi "Eagle's Bride"

Fim-dem wey e du chenj-am

Televishon chenj-am

Year Title Role Director Ref
2015 Hotel Majestic Patricia the Chamber Maid [1]

Wie dem gada di tori chenj-am

  1. "'Hotel Majestic' Oge Okoye, Ivie Okujaye, Bukky Ajayi star in new telenovela". Pulse Nigeria. Chidumga Izuzu. 31 December 2014. Retrieved 31 December 2014.