Madagaska
Madagascar, wey dem dey call officially Republic of Madagascar, na island kontri wey get di main Madagascar island and plenti small islands wey dey around am. E dey for southeast coast of Africa, and na di world fourth largest island (afta Greenland, New Guinea, and Borneo), di number two island kontri (afta Indonesia), and di 46th biggest kontri overall. Di capital and biggest city na Antananarivo.