Ibadan na di kapital of Oyo Stet for Naijá. Na Ibadan bi di nomba 3 siti for Naijá wey get pipul pass afta Lagos and Kano, wit di total nomba of pipul wey rich 3,649,000 for year 2021.

For 1852, Church Missionary Society send David an Anna Hinderer sey mek dem go stat choch for Naijá. Di two kom diside for dia own sey mek dem build mission and choch for Ibadan wen dem kom in 1853.[1]

Wie dem gada di tori chenj-am

  1. https://www.oxforddnb.com/view/10.1093/ref:odnb/9780198614128.001.0001/odnb-9780198614128-e-48961;jsessionid=452780D59F57A9064C22647EC9C82A8A